Sign In

x

Goya Menor & Nektunez - Ameno Amapiano Remix (Official Audio)

Back

(Lyrics): So easy (It’s Nektunez yeah) Hey ha! Oya meno (Ameno) Oyadepe kirin Hekedimi yana kukirin Help me tell them how the thing goes How the thing goes (How de ting goes) Shebi meka tamoa Say my pikin don go join cult Ha! You want to bamba You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Ha Hey! Shey you see how the thing goes Ameno, oma nare imperavi ameno Dimere, dimere, mantiro Mantire mo, ameno (Oma nare imperavi emu nare, ameno) (Oma nare imperavi emu nare, ameno) Ameno, ameno do re Ameno dori me Ameno dori me Ameno do Dori me reo Ameno dori me Ameno dori me Okay, okay ha! This Go school go school, you go dey press tools And na the parameters you wan dey too See even your papa no fit save you For all the calamity wey him pikin don do Men, all the niggas don dey find you Because that nigga wey you peff Oh boy e don puff Come on lets go Shebi meka tamoa Say my pikin don go join cult You want to bamba You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Ah hey! Shebi you see how the thing goes Ameno, oma nare imperavi ameno Dimere, dimere, mantiro Mantire mo, ameno (Oma nare imperavi emu nare, ameno) (Oma nare imperavi emu nare, ameno) Ameno, ameno do re Ameno dori me Ameno dori me Ameno do Dori me reo (Okay) Ameno dori me (Okay come on lets go) Ameno dori me (Ah okay) Because you made it to the top throne Let me see what my godfather can do Coz He is the Father to the fatherless A mother to the motherless Am not to know what can do We promised not to fight again Not to do anything that will hurt again Cos if he do na him he say e go hot again Another time you go run again Shebi meka tamoa Say my pikin don go join cult You want to bamba You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Hay ha! Shebi you see how the thing goes Ameno, oma nare imperavi ameno Dimere, dimere, mantiro Mantire mo


Back